Driver: Oga na ‘Everywhere You Go Turaya’ o, e dey active on land, air and sea. But dis Apoti wey oga go siddon on top don burn oga yansh, oga no fit siddon again. Apoti na wetin Yoruba dey ...